Omo guy, wetin dey sup, wetin dey sup na?
I dey your side, I dey your side
Yeah-yeah
One man, two man
Three, e don kpenkelemes
Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon d'Or
Oya come take a picture
Rorayo ayo n kpayan
Oya follow my instructions
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Kpenkelemes
Come dеy smoke cannabis
Doctor say make I pop one of this
Makе me fly like say I'm Aladdin
Come bring some kind melodies
Omo Messi self no do passa this
So many things inside of my jeans
I swear down e be things, e be things
Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon d'Or
Oya come take a picture
Rorayo ayo n kpayan
Oya follow my instructions
Oh, Lord of mercy
I dey with one wey dey call me Messi
I dey for shitta, she go fly come check me
I never see person wey fit moan impress me
All of the things she dey do, she dey test me
I dey with kele wey from back, I dey press thing
The one I carry come don dey suspect me
She call me small body, big engine, oh-ah
On my number, she calling on (mogbe oh)
Anytime wey she wan give me loving ah
And like flat tire, me go pump it up
And every other day na she dey turn me on
Say me I still dey make her come the more
As soon as we reach house, we dey kponkriyon
Walahi I forget say her guy dey for there
See omo, omo mo ti kpenkelemesi oh
Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon d'Or
Oya come take a picture
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya follow my instructions
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Burna Boy - B. D’OR feat. Wizkid lyrics
Video
Burna Boy lyrics
- Burna Boy - 23
- Burna Boy - 28 grams
- Burna Boy - 4 Kampe II feat. Joé Dwèt Filé
- Burna Boy - Alarm Clock
- Burna Boy - Alone
- Burna Boy - Anybody
- Burna Boy - B. D’OR feat. Wizkid
- Burna Boy - Bank On It
- Burna Boy - Big 7
- Burna Boy - Born Winner
- Burna Boy - Bundle By Bundle
- Burna Boy - Buy You Life
- Burna Boy - Change Your Mind feat. Shaboozey
- Burna Boy - City Boys
- Burna Boy - Colateral Damage
- Burna Boy - Come Gimme
- Burna Boy - Coming Home feat. Usher
- Burna Boy - Common Person
- Burna Boy - Dangote
- Burna Boy - Dem Dey
- Burna Boy - Destiny
- Burna Boy - Dey Play
- Burna Boy - Do Yourself feat. Angélique Kidjo
- Burna Boy - Don't Let Me Drown
- Burna Boy - Empty Chairs feat. Mick Jagger
- Burna Boy - For my hand feat. Ed Sheeran
- Burna Boy - gbona
- Burna Boy - Glory feat. Ladysmith Black Mambazo
- Burna Boy - Gum Body feat. Jorja Smith
- Burna Boy - Higher
- Burna Boy - I Feel It feat. Jon Bellion
- Burna Boy - It's Plenty
- Burna Boy - Kabiyesi
- Burna Boy - Kilometre
- Burna Boy - Last Last
- Burna Boy - Love
- Burna Boy - Masculine feat. J HUS
- Burna Boy - Monsters You Made
- Burna Boy - No Fit Vex
- Burna Boy - No Panic
- Burna Boy - No Sign of Weakness
- Burna Boy - Odogwu
- Burna Boy - Omo
- Burna Boy - On Form
- Burna Boy - On the low
- Burna Boy - Onyeka
- Burna Boy - Pardon feat. Stromae
- Burna Boy - Pree Me
- Burna Boy - Pull Up
- Burna Boy - Question feat Don Jazzy
- Burna Boy - Real Life feat Stormzy
- Burna Boy - Rock your body
- Burna Boy - Rollercoaster
- Burna Boy - Secret feat. Jeremih & Serani
- Burna Boy - Sweet Love
- Burna Boy - TaTaTa feat. Travis Scott
- Burna Boy - Tested, Approved & Trusted feat. Prince Swanny
- Burna Boy - Update
- Burna Boy - Vanilla
- Burna Boy - wgft feat. Gunna
- Burna Boy - Whiskey
- Burna Boy - Ye
Last lyrics
- Belinda - Por Ella feat. Los Ángeles Azules
- Jelly Roll - Lighter feat. Carín León
- LISA - Goals feat. Anitta, Rema
- Jessie Reyez - Illuminate feat. Elyanna
- Daddy Yankee - Echo feat. Shenseea
- Shakira - Dai Dai feat. Burna Boy
- Sam The Kid - É TUGA OU NADA feat. Sir Scratch, Gson, Bispo, Papillon
- Twenty Fingers - Amor Não é Para Doer
- Twenty Fingers - Walai Bilai
- Twenty Fingers - Já Cansei
- Twenty Fingers - Minha História
- Drake - Princess
- Drake - Goose and The Juice
- Drake - Stuck
- Drake - Q&A
- Drake - New Bestie
- Drake - Where’s Your Stuff Interlude
- Drake - True Bestie feat. Iconic Savvy
- Drake - BBW
- Drake - Amazing Shape feat. Popcaan
- Drake - Which One feat. Central Cee
- Drake - Cheetah Print feat. Sexyy Red
- Drake - Outside Tweaking feat. Stunna Sandy
- Drake - Road Trips
- Drake - Hoe Phase
- Drake - Prioritizing
- Drake - Fortworth feat. PARTYNEXTDOOR
- Drake - White Bone
- Drake - Gen 5
- Drake - Classic
- Drake - I’m Spent feat. LOE Shimmy
- Drake - Hurrr Nor Thurrr feat. Sexyy Red
EN
PT