Alekedon Chase it( chase it chase it)
Lady Mimeee….
Ouhhh ,ouhhh
Oh mon amour, I don di call your phone for days aucune réponse,
You don di act like we get problems, man non non
You no sey I be woman oh, and na ya pikin wey I carry so
We need to make a plan for get money oh
I nor fit do it all alone
I no sey problem no bi money oh
My brother think about your pikin oh
We no bi dey you no bi complain oh
Now wey bêle come you runaway
I be di sweetie you for your body oh
You could do me sotey you could c*m twice oh
Now when bêle come you want to runaway, runaway
So you runaway, runaway oh runaway
runaway oh runway, runaway from me
Now wey bêle come you don dey ´faraway, faraway oh, faraway
faraway oh, faraway, faraway from me
Now wey bêle come you don de far..
( ouhh,ouhhh,ouhh,ouhhh,ouuhh..ouh ouh yeah )
( ouhh,ouhhh,ouhh,ouhhh,ouuhh..ouh ouh)
Oui le temps a fait son temps
il a grandit maintenant tu as du temps ahhhn
Tes appels à tout moments
les regrets à l’excès c’est trop tard
Ahhh laisse
No try to tell me, you called me babe
No try for kill mr nice man
Now you the call on the regular
it’s too late we’re just fine
I no sey problem no bi money oh
My brother think about your pikin oh
We no bi dey you no bi complain oh
Now wey bêle come you runaway
I be di sweetie you for your body oh
You could do me sotey you could c*m twice oh
Now when bêle come you want to ´runaway, runaway
So you runaway, runaway oh runaway
runaway oh runway, runaway from me
Now wey bêle come you don dey ´faraway, faraway oh, faraway
faraway oh, faraway, faraway from me
Now wey bêle come you don de far..
( ouhh,ouhhh,ouhh,ouhhhh,from meee,ouuuuh,oh yeah yeah)
Now wey bêle come you don de far..
( ouhh,far,far,far,farrr ouhhh,ouhh)
Now wey bêle come you don dey far….