Adekunle Gold - It Is What It Is lyrics
Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am (leave am)
People wey no dey feed you
Always the first to talk about your life
Look at the irony
Shame you for public come dey beg for side
Don't get it twisted, I no dey kiss ass
That shit is not healthy
Keeping my distance
Some people are worse than pandemic
If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me, please
If е go cost my peace
That's some еxpensive shit, oh
If e no be money
Do not disturb me, please
Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am (leave am)
Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am (leave am)
Money no dey bring happiness, oh
Na when I get money I realize, oh
But I no be hypocrite
I dey pray make you get your own too
See, bad times will never last
Elemi lo ma last, life come at you so fast
Small time you don become wetin you hate
Low-key, they hate their life
And they're lonely, no energy for nobody
We no dey happy for me, for me
Low-key, you hate your life
And you're lonely, no energy for nobody
No waste your time, man, I no see you
If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me, please
If e go cost my peace
That's some expensive shit, oh
If e no be money
Do not disturb me, please
Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am (leave am)
Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am (leave am)
Leave am
It is what it is
It is what it is
Video
Publicidade
Adekunle Gold lyrics
- Adekunle Gold - 5 Star
- Adekunle Gold - 5 Star feat. Rick Ross
- Adekunle Gold - AG Baby feat. Nailah Blackman
- Adekunle Gold - All My Life
- Adekunle Gold - Attack feat. Cruel Santino, Mavo, Tkay Maidza
- Adekunle Gold - Before You Wake Up
- Adekunle Gold - Believe
- Adekunle Gold - Big Fish
- Adekunle Gold - Bobo feat. Lojay, Shoday
- Adekunle Gold - Chasing Peace Of Mind feat. Habib Koité, Ami Faku
- Adekunle Gold - Coco Money
- Adekunle Gold - Come Back To Me feat. Khalid
- Adekunle Gold - Do You Mind?
- Adekunle Gold - Don Corleone
- Adekunle Gold - Don't Be a Baby
- Adekunle Gold - Falling Up feat. Pharrell Williams, Nile Rodgers
- Adekunle Gold - Handle Me feat. Lous And The Yakuza
- Adekunle Gold - High
- Adekunle Gold - I’m Not Done feat. Robert Glasper
- Adekunle Gold - Ire
- Adekunle Gold - It Is What It Is
- Adekunle Gold - JEEZU feat. Doja Cat, Jeymes Samuel, Kodak Black
- Adekunle Gold - Kelegbe Megbe (Know Your Level)
- Adekunle Gold - Kere
- Adekunle Gold - Lailo feat. K1 De Ultimate
- Adekunle Gold - Look What You Made Me Do feat. SIMI
- Adekunle Gold - Love Is An Action feat. 6LACK
- Adekunle Gold - Many People
- Adekunle Gold - My Love Is The Same
- Adekunle Gold - Not My Problem
- Adekunle Gold - Oba
- Adekunle Gold - Obimo
- Adekunle Gold - Ogaranya
- Adekunle Gold - Okay
- Adekunle Gold - Omo Eko
- Adekunle Gold - One Woman feat. Ty Dolla $ign
- Adekunle Gold - Only God Can Save Me feat. Davido
- Adekunle Gold - Party No Dey Stop
- Adekunle Gold - Pretty Girl feat. Patoranking
- Adekunle Gold - Room feat. Jeremih, 2 Chainz
- Adekunle Gold - Sabina
- Adekunle Gold - Simile feat. 79th Element, Soweto Gospel Choir
- Adekunle Gold - Sinner feat. Lucky Daye
- Adekunle Gold - Sisi Ganja
- Adekunle Gold - Something different
- Adekunle Gold - Soro
- Adekunle Gold - The Life I Chose
- Adekunle Gold - Tio Baby
- Adekunle Gold - To My Own
- Adekunle Gold - Wrong Person feat. ODUMODUBLVCK
Last lyrics
- Nenny - Deja Vu feat. Bispo
- Nenny - Sdds
- Nenny - Ficar Por Cima
- Nenny - Eu Quero Um Preto
- Drake - Ran To Atlanta feat. Future, Molly Santana
- Drake - Janice STFU
- Drake - Whisper My Name
- Drake - Dust
- Drake - Make Them Cry
- Young Miko - Ojalá
- Young Miko - Likey Likey
- Young Miko - Dosis
- Young Miko - Sexo de moteles
- Dean Lewis - Iris
- Dean Lewis - Hurt So Bad
- Dean Lewis - Seconds Before The Sunrise
- Tyla - DISCO
- Tyla - SHE DID IT AGAIN feat. Zara Larsson
- Young Miko - WASSUP
- Young Miko - En el Ritz
- Young Miko - What’s Ur Vibe?
- Young Miko - El intro
- Young Miko - Sweats like this feat. GAP
- Calema - Chuva De Amor
- Diamond Platnumz - Happy
- Valter Artistico - Gestora
- Bea - Rich
- Bea - Can't Help Falling Out Of Love
- Jennifer Lopez - Save Me Tonight feat. David Guetta
- PinkPantheress - Girl Like Me
- BELLA KAY - promise
- BELLA KAY - lucky lady
EN
PT