Ayra Starr - Commas lyrics
[Intro]
(Initiating rage process)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah
[Parte 1]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh
[Pre-Coro]
Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
[Coro]
Energy wrong, I log off (Log off)
Mowa friendly and conscious (And conscious)
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (No, no, no, no)
Dem telly me make I show love (Show love)
Sability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, oh
[Parte 2]
Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone
[Pre-Coro]
Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me (Oh)
[Coro]
Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (No)
Dem telly me make I show love
Sability on gbona (On gbona)
Everything na connection
I'm not ready for confusion (Confusion)
[Outro]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Video
Publicidade
Ayra Starr lyrics
- Ayra Starr - 21
- Ayra Starr - All The Love
- Ayra Starr - Amazing feat. kwn
- Ayra Starr - Away
- Ayra Starr - Bad Vibes feat. Seyi Vibez
- Ayra Starr - Birds Sing of Money
- Ayra Starr - Bloody Samaritan
- Ayra Starr - Commas
- Ayra Starr - Control
- Ayra Starr - Dance
- Ayra Starr - Dangerous
- Ayra Starr - DITR
- Ayra Starr - Gimme Dat feat. Wizkid
- Ayra Starr - Goodbye (Warm Up)
- Ayra Starr - Heaven Baby feat. ZAYN
- Ayra Starr - Hot Body
- Ayra Starr - Hot Body (Remix) feat. Danny Ocean
- Ayra Starr - Ija
- Ayra Starr - Lagos Love Story
- Ayra Starr - Last Heartbreak Song feat. GIVĒON
- Ayra Starr - Letter To God
- Ayra Starr - Memories
- Ayra Starr - Midnight in New York
- Ayra Starr - Misunderstood
- Ayra Starr - MON BÉBÉ feat. RnBoi
- Ayra Starr - Ms. Paper feat. Theodora
- Ayra Starr - On A Low feat. Elestee
- Ayra Starr - Pressure feat. Leon Thomas
- Ayra Starr - Rhythm & Blues
- Ayra Starr - Rush
- Ayra Starr - Sability
- Ayra Starr - Sare
- Ayra Starr - Tornado
- Ayra Starr - Treasure
- Ayra Starr - Treat u right feat. FOLA
- Ayra Starr - Where Do We Go
- Ayra Starr - Who’s Dat Girl feat. Rema
- Ayra Starr - Woman Commando feat. Anitta Coco, Jones
Last lyrics
- Mari Fernandez - TELEFONE FORA DE ÁREA
- Mari Fernandez - TELEFONE SEM FIO
- Mari Fernandez - NÃO ERA O VINHO
- Ayra Starr - Hot Body (Remix) feat. Danny Ocean
- Ayra Starr - Treasure
- Ayra Starr - Heaven Baby feat. ZAYN
- Ayra Starr - Letter To God
- Ayra Starr - Misunderstood
- Ayra Starr - Dance
- Ayra Starr - Ms. Paper feat. Theodora
- Ayra Starr - Midnight in New York
- Ayra Starr - Pressure feat. Leon Thomas
- Ayra Starr - Amazing feat. kwn
- Soraia Ramos - É Ouro
- Ayra Starr - Dangerous
- Lary - Quem Me Protege Não Dorme
- Lary - Eu Odeio Essa Música
- Ne-Yo - If I Roped The Moon
- Ne-Yo - Crooked Halo
- Ne-Yo - Ony Ever Been You
- Ne-Yo - Simple Things
- Ne-Yo - Next Round On Me
- Ne-Yo - Ms. Tundra
- Ne-Yo - Dance Right Now
- Ne-Yo - Thinking What I’m Thinking
- Ne-Yo - Wish I Didn’t Know You
- Ne-Yo - Hate Me Now
- Ne-Yo - Up Out & Gone
- Ruth B - Jealous
- Isadora Pompeo - Dia Triste
- Isadora Pompeo - Você em Mim
- Isadora Pompeo - Dependente de Deus
EN
PT