Korede Bello - Way Life Goes lyrics
I reminisce
On my way to the top
Many stairs
Back in the day when I had many friends
But twenty friends no go fit to play for twenty years
Many tears I don fight
Overcome many fears
But you go soon realize say wetin dey kill monkey na over confidence
Ohh
Because the things wey life go teach you
Dem no dey read am for book
Dem no dey go teach am for school
I say the things wey life go teach you
Dem no dey read am for book
Dem no dey go teach am for school
It's the way life goes
It's the way life goes
People come and go
Stand on your ten toes
It's the way life goes
It's the way life goes
Friends turn to foes
Even family can be your rival
Before you go
Before you start to go for dough
Know say money come money go
And money follow with the followers
Ogbeni know
People rise people fall
So live your life on the low
Some people just dey lie for their followers
Things wey life go teach you
Dem no dey read am for book
Dem no dey go teach am for school
I say the things wey life go teach you
Dem no dey read am for book
Dem no dey go teach am for school
It's the way life goes
It's the way life goes
People come and go
Stand on your ten toes
It's the way life goes
It's the way life goes
Friends turn to foes
Even family can be your rival
Publicidade
Last lyrics
- Tamyris Moiane - Não Vou Aguentar
- Tamyris Moiane - Eu sou Natural
- Tamyris Moiane - Me Curaste
- Ansu Fati - Sea Como Sea
- Olivia Rodrigo - never do (demo)
- Olivia Rodrigo - cigarette smoke
- Olivia Rodrigo - expectations
- Olivia Rodrigo - less
- Olivia Rodrigo - what’s wrong with me feat. Robert Smith
- Olivia Rodrigo - begged
- Olivia Rodrigo - the cure
- Olivia Rodrigo - purple
- Olivia Rodrigo - my way
- Olivia Rodrigo - u + me = ˂3
- Olivia Rodrigo - maggots for brains
- Olivia Rodrigo - Honeybee
- Maria Marçal - Aquieta Minh'alma
- Olivia Rodrigo - Drop dead
- Madonna - Fragile
- Madonna - School
- Madonna - Bizarre feat. Martin Garrix
- Madonna - Love Without Words
- Madonna - Love Sensation
- Madonna - Read My Lips feat. Feid
- Madonna - Danceteria
- Madonna - One Step Away
- Madonna - Good For The Soul
- Madonna - I Feel So Free
- Sabrina Carpenter - Bring Your Love feat. Madonna
- Tyla - IS IT LOVE
- Bebe Rexha - I Don’t Need Anything
- Bebe Rexha - Me, Myself & I feat. G-Eazy
EN
PT