Shatta Wale - Real Life lyrics
Pray di enemy dem a pree me
Me no fi envy nobody
Good name better Dan d money
Wha sweet mouth hurt a belly
See me I de park in my Bentley
Omo make u no de test me
up in my hood is deadly
And all my gyal dem sexy
Shey u get me
Ah ah ah
Me no really mind what Dey say
I deh live my life everyday
I no geti time to waste
Unless u want to put my hand on your waist
I don waka go many place
Big boy shatta wale
I no de move like that
If you de move anyhow
Real life
This one na real life tin
All the struggle wey man don see
Make u talk to me nicely when u see me
Now I’m relaxing
On the beat man freelancing
D money de for freestyling
Me ah king
Me ah dynasty
Pray di enemy dem a pree me
Me no fi envy nobody
Good name better Dan d money
Wha sweet mouth hurt a belly
See me I de park in my Bentley
Omo make u no de test me
up in my hood is deadly
And all my gyal dem sexy
Shey u get me
Ah ah ah
And I go anything wey dem say I no fit do o
Steady blowing up their mind and wi no get no pistol
And I no criticize
Me jus wanna have the time of my life
Money wey I get no be superstory
Real life
This one na real life tin
All the struggle wey man don see
Make u talk to me nicely when u see me
Now I’m relaxing
On the beat man freelancing
D money de for freestyling
Me ah king
Me ah dynasty
Pray di enemy dem a pree me
Me no fi envy nobody
Good name better Dan d money
Wha sweet mouth hurt a belly
See me I de park in my Bentley
Omo make u no de test me
up in my hood is deadly
And all my gyal dem sexy
Shey u get me
Ah ah ah
Erh,
She my u get me aaaa
Video
Publicidade
Last lyrics
- April Ivy - Unstoppable
- Djodje - Olha Nós feat. April Ivy
- Véyah - Bedsheets
- Charlie Puth - Attention
- Charlie Puth - Changes
- Charlie Puth - Beat Yourself Up
- Charlie Puth - Cry feat. Kenny G
- Charlie Puth - Home feat. Hikaru Utada
- Yolanda Boa - Teu Estilo É Louco
- Yolanda Boa - Eu Sou Tua
- Yolanda Boa - Eu sou boa
- Véyah - Drown
- Véyah - Lickback
- Sam Fender - People Watching
- Sam Fender - Rein Me In feat. Olivia Dean
- Silvânia e Berg - Sai de Mim Tristeza
- Silvânia e Berg - Hoje á Noite
- Silvânia e Berg - Se Ilude Aí
- Silvânia e Berg - Sonho
- Silvânia e Berg - Retratos & Canções
- Silvânia e Berg - Café e Poesia
- Silvânia e Berg - Caneta Azul
- Silvânia e Berg - Seu Namorado
- Silvânia e Berg - Ânsia
- Silvânia e Berg - Meu Anjo Azul
- Silvânia e Berg - Pode Ir Embora
- Silvânia e Berg - Fique Amor
- Silvânia e Berg - Não Sou De Ninguém
- Silvânia e Berg - Como a Lua e o Sol
- Silvânia e Berg - Pior Escolha
- Silvânia e Berg - Isso É Imortal
- Silvânia e Berg - I Love You Baby
EN
PT