Simi - Easy feat. Deja lyrics
Eh eh eh
Easy easy
Wait a minute
When you see me
Make you free me
Original dey China
If Naira no reach make we spend dollar
If champagne finish we drink water
Sometimes kpako dey turn butter oh
Life e dey funny, rain dey fall when e dey sunny
I dey for people wey dey for me
I aingt stressing for nobody
I just take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Na everybody think say dem know pass
Some people read tire dem no pass
Some reach immigration dem no pass
And some carry last cause dem no fast
Life no balance I talk am before
Poor man dey suffer, the rich getting more
No be only 2 plus 2 give you 4
So you see life dey funny
Rain dey fall when e dey sunny
I dey for people wey dey for me
I aingt stressing for nobody oh
I just take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Yea oh yea
Oya rora o rora
Sha ma rora baby
Jeje o jeje
Easy baby
Video
Publicidade
Simi lyrics
- Simi - Alafia feat. Bella Shmurda
- Simi - All I Want
- Simi - Ayo
- Simi - Balance feat. Adekunle Gold
- Simi - Bites the Dust feat. Adekunle Gold
- Simi - Born Again
- Simi - Borrow Me Your Baby feat. Falz
- Simi - Duduke
- Simi - Duro 2.0 feat. Qdot
- Simi - Easy feat. Deja
- Simi - Gimme Something
- Simi - Gone for good
- Simi - Iya ni wura
- Simi - Jericho feat. Patoranking
- Simi - Joromi
- Simi - Jowo feat. Chief Commander Ebenezer Obey
- Simi - Know You II feat. Ladipoe
- Simi - Logba Logba
- Simi - Lost and Found
- Simi - Love Don't Care
- Simi - Love For Me
- Simi - Loyal feat. FAVE
- Simi - Lullaby
- Simi - Men Are Crazy feat. Tiwa Savage
- Simi - Messiah feat. Asa
- Simi - Miracle Worker feat. Lojay
- Simi - Naked Ware
- Simi - No Joy
- Simi - No Longer Beneficial
- Simi - Nobody
- Simi - One of One
- Simi - RnB Luv
- Simi - Romance Therapy
- Simi - Selense
- Simi - Simi-lovin
- Simi - So Bad feat. Joeboy
- Simi - Stand By You feat. Adekunle Gold
- Simi - Story Story
- Simi - Stranger
- Simi - Temper
- Simi - There For You feat. Ms Banks
- Simi - Tiff
- Simi - Triggered feat. Wurld
- Simi - Woman
- Simi - Woman To Woman
- Simi - Wurld
Last lyrics
- Dean Lewis - Iris
- Dean Lewis - Hurt So Bad
- Dean Lewis - Seconds Before The Sunrise
- Tyla - DISCO
- Tyla - SHE DID IT AGAIN feat. Zara Larsson
- Young Miko - WASSUP
- Young Miko - En el Ritz
- Young Miko - What’s Ur Vibe?
- Young Miko - El intro
- Young Miko - Sweats like this feat. GAP
- Calema - Chuva De Amor
- Diamond Platnumz - Happy
- Valter Artistico - Gestora
- Bea - Rich
- Bea - Can't Help Falling Out Of Love
- Jennifer Lopez - Save Me Tonight feat. David Guetta
- PinkPantheress - Girl Like Me
- BELLA KAY - promise
- BELLA KAY - lucky lady
- BELLA KAY - wonder wander
- BELLA KAY - Steady
- BELLA KAY - iloveitiloveitiloveit
- Sam Fender - Empty Spaces
- Sam Fender - The Treadmill
- Sam Fender - Tyrants
- Sam Fender - Me and the Dog
- Sam Fender - Fortuna’s Wheel
- Sam Fender - Talk to You feat. Elton John
- Sam Fender - I’m Always on Stage
- Sam Fender - Remember My Name
- Sam Fender - Something Heavy
- Sam Fender - TV Dinner
EN
PT