Spellz on the beat
Tiwa Savage on this one e-ay
Wizkid e yo wamama
Make e yarn una the ting o
This kind ting I never see o
I pressure dey high got me down wo-woh
My girl low down to me o
Never ever leve me for crash o-wo-woh
Girl you dey make me shiver o
Girl if you leave I suffer o
With you I get no wahala o
I wan dey with you forever
Roboskehskeh roboskehskeh
If not be you then tell me who o
Dem go sempe dem go sempe
Nobody messing with my boo
Roboskehskeh roboskehskeh
If no be you then tell me who o
Roboskehskeh robo-yes-skeh
Nobody messing with my boo
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I never see oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love mean so much to me oh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I never see oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love mean so much to me oh
Not be what you do or what you say
My love is single nor be plural yeah
Brother no be mouth, but my bobo you be plural, yeah
Bonnie and Clyde
It's how I feel when I'm rolling with you
Number one ni Africa bad girl
And the Starboy you know how we do
Nwa baby, you scatter my heart, you
And you load my accounti, you
See I no go comot you
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen o-ooh
Ma lo oh, Jor oh oh
Your love means so much to me o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
Your love means so much to me o-ooh
Roboskehskeh roboskehskeh
If nor be you then tell me who o
Dem go sempe dem go sempe
Nobody messing with my boo
Roboskehskeh roboskehskeh
If nor be you then tell me who o
Roboskehskeh robo-yes-skeh
Nobody messing with my boo
Oh, oh, oh oh
I never seen this kind of feeling
This love I believe in
Oh, oh, oh oh
Even when I dey try to leave him
Something 'bout this feeling
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen oh
Ma lo oh, Jor oh oh
Your love means so much to me oh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love means so much to me oh
Tiwa Savage - Ma Lo feat. Wizkid, Spellz lyrics
Video
Tiwa Savage lyrics
- Tiwa Savage - Attention
- Tiwa Savage - Get Low
- Tiwa Savage - Ileke
- Tiwa Savage - Koroba
- Tiwa Savage - Ma Lo feat. Wizkid, Spellz
- Tiwa Savage - Middle Passage
- Tiwa Savage - On The Low feat. Skepta
- Tiwa Savage - Once Upon a Time
- Tiwa Savage - Toma Toma feat. Ruger
- Tiwa Savage - Wanted
- Tiwa Savage - You4Me
Last lyrics
- Ayra Starr - Tornado
- Danny Ocean - Partidazo
- Samba KF - Vou lhe bater 1
- Falz - Omoge
- Nora Fatehi - Siir Siirr feat. Vegedream, Sanjoy
- Falamansa - Mais Um Dia de Sol
- Fridayy - Blessings feat. Stormzy
- David Guetta - DNA (More Than A Game) feat. Andrea Bocelli, EJAE, Megan Thee Stallion
- The Rolling Stones - In The Stars (Remix)
- Davido - No Place Like Home feat. Nelly Furtado, Major Lazer
- 21 Savage - Three Nations feat. Natanael Cano, French Montana
- Tyla - Game Time feat. Future
- Ava Max - Energy feat. BIA
- Tems - What You Need
- BABYMONSTER - LOCKED IN
- BABYMONSTER - I LIKE IT
- BABYMONSTER - CHOOM
- BABYMONSTER - MOON
- BABYMONSTER - SUGAR HONEY ICE TEA
- Taylor Swift - I Knew It, I Knew You
- IShowSpeed - Shake
- Young Miko - Aquel diciembre feat. Rauw Alejandro
- IShowSpeed - Champions (WC 26)
- Giulia Be - Adulta
- Bluay - Calma
- Belinda - Por Ella feat. Los Ángeles Azules
- Jelly Roll - Lighter feat. Carín León
- LISA - Goals feat. Anitta, Rema
- Jessie Reyez - Illuminate feat. Elyanna
- Daddy Yankee - Echo feat. Shenseea
- Shakira - Dai Dai feat. Burna Boy
- Sam The Kid - É TUGA OU NADA feat. Sir Scratch, Gson, Bispo, Papillon
EN
PT