Yemi Alade

Home

-

Yemi Alade

Image

Yemi Alade

88

Share on:

           

Yemi Alade - Amazing Grace lyrics

Ahhhhhhhh ah ah aha ha aha
Mmm ahhhh(crocodile skin)
 
 
Verse 1.
Na your amazing grace dey jeep me going
When I'm falling over
Your live dey pick me up
Mmm
You know just what to do when I'm going under
You give me power
Your love dey make me stronger
 
My mind over matter
So hot I'm hotter  than lava
Whose bad dem know that I'm badder
Enemies dey but I still dey jaiye
I no dey tire, I came I saw and I Conquered
Can't reach me you need a ladder
I'm flying high helicopter
 
Ajee
CHORUS
High high hugh higher Higher Higher
 
Lailailaialialaialai HigherMy mind over matter
 

Verse 2
Oga dé
Owo oti ni Kora ile
Me as I dey
I swear ability over dey
As - dey move
E dey cause gobe
Big sunami
Everything dey shake
My melodies
Sweet pass koté
Black Mercedes
make I fit to reason my
 
MY MIND OVER MATTER
So hot I'm hotter  than lava
Whose bad dem know that I'm badder
Enemies dey but I still dey jaiye
I no dey tire, I came I saw and I Conquered
Can't reach me you need a ladder
I'm flying high helicopter
 
Ajee
CHORUS
High high hugh higher Higher Higher
Lailailaialialaialai Higher

Video



Ads


Ads

LetrasMz

We are the best Mozambican website song lyrics site since 2014.

Mozambique, Maputo

info@letrasmz.com

letras.de.musicas.mz@gmail.com

© LetrasMz. All Rights Reserved.