Joeboy - Adenuga feat. Qing Madi lyrics
See my love e Dey speak in foreign languages
And your lingua na money
But I need a little packaging
You fine
I’m thanking jah you’re mine
Je M'appelle I’m your man
She’s got the perfect smile
Girl you deadly you deadly
Just imagine
Hard guy like me falling
Mo ma be si I’m ready
This your loving I’m getting
Dey gimme energy
I’ll give you the world baby
You feed me your magic
Touching touch
There is a reason for all of this
Wat Dey sup
Wat Dey sup
If ma love Dey enough o
Ma money plenty Adenuga
Driving me crazy like a uber
Come and chop all my kaluba
Me I Dey for you ma
If I lie make I kpai
Malowa malowa
No go wine a nigga
Fire go burn if you touch my shima
Energy Dey me I go deliver
Already won no more competition
Who be competition o
Sey me i go fight the fight because I get am for body
I get liver for you my baby ah
Cancel all the girl wey dey
Cuz when I enter you go see
Have you met a girl like me
Shey you no dey look my eye
Only give you peace of mind
I’ll give you peace of mind mind
No dey worry boy its alright
Do you wanna be on my head
Nobody come in our way
My darling you know i get you for mind
I’ll give you the world baby
You feed me your magic
Touching touch
There is a reason for all of this
Wat Dey sup
Wat Dey sup
If ma love Dey enough o
Ma money plenty Adenuga
Driving me crazy like a uber
Come and chop all my kaluba
Me I Dey for you ma
If I lie make I kpai
Malowa malowa
No go wine a nigga
Fire go burn if you touch my shima
Energy Dey me I go deliver
Already won no more competition
Video
Publicidade
Joeboy lyrics
- Joeboy - Abena
- Joeboy - Adenuga
- Joeboy - Adenuga feat. Qing Madi
- Joeboy - All For You
- Joeboy - Baby
- Joeboy - Beginning
- Joeboy - Better Thing
- Joeboy - Blessing
- Joeboy - Body & Soul
- Joeboy - Call
- Joeboy - Concerning
- Joeboy - Door
- Joeboy - Innocent
- Joeboy - Likkle Riddim
- Joeboy - Lonely
- Joeboy - Osadebe
- Joeboy - Show Me
- Joeboy - Sip (Alcohol)
- Joeboy - SMH feat. Tempoe
- Joeboy - Taxi Driver
- Joeboy - Wetin Be Love feat. Ckay
Last lyrics
- April Ivy - Frida feat. Conductor
- April Ivy - Tell Me Baby
- April Ivy - Habits
- April Ivy - Far From Home
- April Ivy - Estás Onde?
- Beabadoobee - Beaches
- Beabadoobee - the perfect pair
- Beabadoobee - Glue Song
- Beabadoobee - All I Did Was Dream Of You feat. The Marías
- Yolanda Boa - Vai Matar Papai
- April Ivy - Ficavas Bem Melhor feat. Deezy
- MARINA ELALI - DEUS CHEGOU
- April Ivy - Unstoppable
- Djodje - Olha Nós feat. April Ivy
- Véyah - Bedsheets
- Charlie Puth - Attention
- Charlie Puth - Changes
- Charlie Puth - Beat Yourself Up
- Charlie Puth - Cry feat. Kenny G
- Charlie Puth - Home feat. Hikaru Utada
- Yolanda Boa - Teu Estilo É Louco
- Yolanda Boa - Eu Sou Tua
- Yolanda Boa - Eu sou boa
- Véyah - Drown
- Véyah - Lickback
- Sam Fender - People Watching
- Sam Fender - Rein Me In feat. Olivia Dean
- Silvânia e Berg - Sai de Mim Tristeza
- Silvânia e Berg - Hoje á Noite
- Silvânia e Berg - Se Ilude Aí
- Silvânia e Berg - Sonho
- Silvânia e Berg - Retratos & Canções
EN
PT