Joeboy - Baby lyrics
What I fit do to get your love
Girl I don give you all I got but it’s not enough for you
Shey you fire me catapult of love
Na why be say I no fit get enough of you
Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole
Wetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh
Baby shey you dey for me?
As I dey for you
Baby shey you dey for me?
As I dey for you
Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole
Wetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh
What you wanna do girl
Where you wan go
‘Cos anywhere you go, girl
I go follow go
'Cos I like the way you back it up
The way you go down low
And that’s the reason they be hating on you (who are those)
Baby you the baddest
Step on the dance floor and show your madness
I will be your king
You will be my royal highness
Out of all the girl them you are the flyest
Baby shey you dey for me?
As I dey for you
Baby shey you dey for me?
As I dey for you
Joe, Joe Joeboy ‘pon dat!
Video
Publicidade
Joeboy lyrics
- Joeboy - Abena
- Joeboy - Adenuga
- Joeboy - Adenuga feat. Qing Madi
- Joeboy - All For You
- Joeboy - Baby
- Joeboy - Beginning
- Joeboy - Better Thing
- Joeboy - Blessing
- Joeboy - Body & Soul
- Joeboy - Call
- Joeboy - Concerning
- Joeboy - Door
- Joeboy - Innocent
- Joeboy - Likkle Riddim
- Joeboy - Lonely
- Joeboy - Okpeke feat. DJ Neptune, OdumoduBlvck
- Joeboy - Osadebe
- Joeboy - Show Me
- Joeboy - Sip (Alcohol)
- Joeboy - SMH feat. Tempoe
- Joeboy - Taxi Driver
- Joeboy - Wetin Be Love feat. Ckay
Last lyrics
- Jorja Smith - What’s Done Is Done
- Jorja Smith - I Lied, You Lied
- Drizzy - Vai matar ou vai morrer
- Drizzy - Mãe
- Drizzy - Quem tava lá
- Drizzy - Líder feat. Raflow
- Drizzy - Capítulo 1
- Rashid - O QUE DIZEM OS NÚMEROS
- Gama WNTD - Diz-me feat. Guga
- Zee Nxumalo - Bawo feat. Dlala Thukzin, Sino Msolo, Shakes, Les
- Zee Nxumalo - Guqa (My Prayer) feat. Dlala Thukzin, Funky Qla, TBO
- Zee Nxumalo - Awe Mah 2.0 feat. Dlala Thukzin, Young Stunna, Blxckie
- Zee Nxumalo - Ngithathiwe feat. Funky Qla, Dlala Thukzin
- Soraia Ramos - És Ka Podi
- Rashid - AURORA
- Rashid - YOWA
- Joeboy - Okpeke feat. DJ Neptune, OdumoduBlvck
- MV BILL - QUE QUE FOI, QUE QUE HÁ? feat. Kmila CDD
- Rashid - CUMULONIMBUS
- Ariana Grande - nowhere, nobody
- Ariana Grande - bad thing (bunny hop)
- Ariana Grande - never get over me
- Ariana Grande - like i do
- Ariana Grande - warning signs (interlude)
- Ariana Grande - Freak
- Ariana Grande - Big feelings
- Ariana Grande - oh well
- Ariana Grande - Stay
- Ariana Grande - Petal
- Ariana Grande - hate that i made you love me
- Ludmilla - Não Mereço Ser Amante feat. Sorriso, Kamisa 10
- Ariana Grande - kiss me
EN
PT