Omah Lay - Hello Brother lyrics
My brother
My brother my brother
My brother my brother
My brother my brother
Nothing them do you wey go ever touch you
Bad belle people no go ever catch you
If I get money why I no go sponsor you
If I get credit you know I for don call you you you
My brother
My brother my brother
My brother my brother
My brother my brother
My brother my pillar
If you want some of my liquor
Ask and I'ma just give ya
I can't live alone in my villa
I no fit sleep hotel
When my brother dey sleep for cell
I might just end up tearing my shirt
I might just end up killing myself
Why I no go dey for you
When I get leg I go stand by you
And if I get I go do for you
If I get strength I go fight for you you
My brother
My brother my brother
My brother my brother
My brother my brother
I can kill for you
And I no go waste time to shoot
Anything wey be for you
I no go think am to choose because you be
My brother
My brother my brother
My brother my brother
My brother my brother
Video
Publicidade
Omah Lay lyrics
- Omah Lay - #DoNotDisturb
- Omah Lay - Abeg feat. DJ Neptune, Joeboy
- Omah Lay - Attention feat. Justin Bieber
- Omah Lay - Bad Influence
- Omah Lay - Bend You Omah
- Omah Lay - Can't Relate
- Omah Lay - come closer
- Omah Lay - Confession
- Omah Lay - Damn
- Omah Lay - Godly
- Omah Lay - Hello Brother
- Omah Lay - Holy Ghost
- Omah Lay - How to Luv
- Omah Lay - I
- Omah Lay - i'm a mess
- Omah Lay - imagine feat. Aich
- Omah Lay - it's yours
- Omah Lay - Joanna
- Omah Lay - Lo Lo
- Omah Lay - Moving
- Omah Lay - Reason
- Omah Lay - Soso
- Omah Lay - Understand
- Omah Lay - You
Last lyrics
- Dean Lewis - Iris
- Dean Lewis - Hurt So Bad
- Dean Lewis - Seconds Before The Sunrise
- Tyla - DISCO
- Tyla - SHE DID IT AGAIN feat. Zara Larsson
- Young Miko - WASSUP
- Young Miko - En el Ritz
- Young Miko - What’s Ur Vibe?
- Young Miko - El intro
- Young Miko - Sweats like this feat. GAP
- Calema - Chuva De Amor
- Diamond Platnumz - Happy
- Valter Artistico - Gestora
- Bea - Rich
- Bea - Can't Help Falling Out Of Love
- Jennifer Lopez - Save Me Tonight feat. David Guetta
- PinkPantheress - Girl Like Me
- BELLA KAY - promise
- BELLA KAY - lucky lady
- BELLA KAY - wonder wander
- BELLA KAY - Steady
- BELLA KAY - iloveitiloveitiloveit
- Sam Fender - Empty Spaces
- Sam Fender - The Treadmill
- Sam Fender - Tyrants
- Sam Fender - Me and the Dog
- Sam Fender - Fortuna’s Wheel
- Sam Fender - Talk to You feat. Elton John
- Sam Fender - I’m Always on Stage
- Sam Fender - Remember My Name
- Sam Fender - Something Heavy
- Sam Fender - TV Dinner
EN
PT