Omah Lay - Understand lyrics
You don cut my weave-on and dread ah!
You make a boy sick and a boy well ah!
Nothing my eye see my mouth e don tell ah!
I enter rain coz I give you umbrella
I thought we in this together
Give you my necklace pendant
Give you my last card you spend am
I show you my best friend you friend am
I thought we in this together
Give you my necklace pendant
Show you my best friend you friend am
I give you my last card you spend am
Everything I do
I under under
I no fit under under under
Me I no fit under...
Under under
I no fit understand
That thing wey you do me
I under under
I no fit under under under
Oh! oh! under under
I no fit understand
All of my fans I pity for them
I don mad I pick condemn
I don fight uniform men
Oluwa can you fix the problem
Ahh ahh ahh!
Thunder thunder fire that your reason
Wey dey give you ginger make you leave me
Thunder thunder fire that your reason eh
Ahhh...
I thought we in this together
Give you my necklace pendant
Give you my last card you spend am
I show you my best friend you friend am
I thought we in this together
Give you my necklace pendant
Show you my best friend you friend am
I give you my last card you spend am
Everything I do
I under under
I no fit under under under
Me I no fit under...
Under under
I no fit understand
That thing wey you do me
I under under
I no fit under under under
Oh! oh! under under
I no fit understand
Under under I no fit under
Under under under under under under
I no fit understand
Ahhhhhh ahhhh ahhh...
Under under I no fit under
Under under under under under under
I no fit understand
Video
Publicidade
Omah Lay lyrics
- Omah Lay - #DoNotDisturb
- Omah Lay - Abeg feat. DJ Neptune, Joeboy
- Omah Lay - ARTIFICIAL HAPPINESS
- Omah Lay - Attention feat. Justin Bieber
- Omah Lay - Bad Influence
- Omah Lay - Bend You Omah
- Omah Lay - Can't Relate
- Omah Lay - come closer
- Omah Lay - Confession
- Omah Lay - Damn
- Omah Lay - Godly
- Omah Lay - Hello Brother
- Omah Lay - Holy Ghost
- Omah Lay - How to Luv
- Omah Lay - I
- Omah Lay - i'm a mess
- Omah Lay - imagine feat. Aich
- Omah Lay - it's yours
- Omah Lay - Joanna
- Omah Lay - Lo Lo
- Omah Lay - Moving
- Omah Lay - Reason
- Omah Lay - Soso
- Omah Lay - Understand
- Omah Lay - You
Last lyrics
- Tanasha Donna - TEA feat. Hadaya Eliana
- Matias Damasio - Madalena
- Soarito - Cálculo
- Hungria - Disco Voador
- Zee Nxumalo - Guqa feat. Dlala Thukzin, Funky QLA & TBO
- Yuri Nzinga - Murena
- Omah Lay - ARTIFICIAL HAPPINESS
- Daniela Soares - Crise de identidade
- Daniela Soares - SOPLACHEGAR
- Cage One - Dúvida feat. Cef Tanzy
- Matias Damasio - Manda o Endereço
- Alessia Cara - Lie To Me
- Alessia Cara - Bluebird
- Alessia Cara - Box In The Ocean
- Alessia Cara - Unboxing Intro
- Alessia Cara - Apartment Song
- LISA - SaWaDiKa
- Chelsea Dinorath - Danger
- Quavo - Hit-A-Lik
- Quavo - HAAVIN
- Quavo - Trance (Walk It Down)
- Quavo - Backwards feat. T.I.
- Tinashe - I'd Rather Be Alone
- Mari Fernandez - TELEFONE FORA DE ÁREA
- Mari Fernandez - TELEFONE SEM FIO
- Mari Fernandez - NÃO ERA O VINHO
- Ayra Starr - Hot Body (Remix) feat. Danny Ocean
- Ayra Starr - Treasure
- Ayra Starr - Heaven Baby feat. ZAYN
- Ayra Starr - Letter To God
- Ayra Starr - Misunderstood
- Ayra Starr - Dance
EN
PT