Rema - MOVE FASTER feat. Sarz lyrics
[Intro]
…move faster, move faster
(Brrt) Another banger
[Coro]
Move faster, move faster
Move faster, move faster
Move faster, move faster
Move faster, move faster (Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah)
Move faster, move faster
Move faster, move faster (Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah)
Move faster, move faster
Move faster, move faster (Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah)
[Bridge]
Another banger (Move faster)
Banger (Banger)
Another banger (Move faster)
[Parte]
Huh, move faster
Your nyash very big, Balenciaga
Ask her where she come from, Casablanca
She kon sabi whine like Shakira
Make una see danger, make una see danger
Nyash surprise me like a villager
Fit to kill me like silencer
Terminator, astalavista
Gen-gen, gen-gen, party don start, gen-gen
Shayo don full my belle
I don start to yarn, "Yen-yen"
Yeah, yen-yen, yen-yen
But I no dey form oshelenge, shelegbe, legbe
Major Lazer dey on deck
(Gbese naw)
Kokoko-kokoko-ko
When I heard the beat for the first time, I tell Major Lazer say the beat e cho-cho-cho-choke (Ha)
And e get how the beat dey dey do am for body, dey make all the girls go down low-low-low-low
And I know everybody dey get other gbedu, but this very one no be jo-jo-jo-joke
[Coro]
Move faster, move faster
Move faster, move faster
Move faster, move faster
Move faster, move faster (Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah)
Move faster, move faster
Move faster, move faster (Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah)
Move faster, move faster
Move faster, move faster (Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah)
Publicidade
Rema lyrics
- Rema - $CREECH
- Rema - Addicted
- Rema - Baby (Is it a Crime)
- Rema - BAT SH!T
- Rema - Bout U
- Rema - Calm Down
- Rema - Calm Down feat. Selena Gomez
- Rema - Champion
- Rema - Charm
- Rema - DND
- Rema - Fake Love feat. Rihanna, Tems, Ayra Starr
- Rema - Fame
- Rema - FUN
- Rema - Go Fast feat. 21 Savage, Tyla
- Rema - Going Forward feat. Cruel Santino
- Rema - KELEBU
- Rema - kiLLing my luNgs
- Rema - MOVE FASTER feat. Sarz
- Rema - PARTY HARD
- Rema - Soundgasm
- Rema - Time N Affection feat. Chris Brown
- Rema - Trouble Maker
Last lyrics
- Rema - Go Fast feat. 21 Savage, Tyla
- Rema - MOVE FASTER feat. Sarz
- Rema - kiLLing my luNgs
- Rema - PARTY HARD
- Rema - Going Forward feat. Cruel Santino
- Rema - BAT SH!T
- Rema - KELEBU
- Ayra Starr - MON BÉBÉ feat. RnBoi
- Rema - Bout U
- Rema - Champion
- Rema - FUN
- Rema - $CREECH
- Ayra Starr - Who’s Dat Girl feat. Rema
- Ayra Starr - Where Do We Go
- Shakira - ALGO TÚ feat. Beéle
- Assa Matusse - A Que Preço?
- Assa Matusse - Aprendeste aonde?
- Assa Matusse - Teka Ndzingu
- Dean Lewis - I Am Getting Well
- Dean Lewis - Enjoy It While It Lasts
- Elyanna - Woledto
- Elyanna - Mama Eh
- Elyanna - Sad in Pali
- Elyanna - Kon Nafsak
- Elyanna - Yabn El Eh
- Elyanna - Lel Ya Lel
- Elyanna - Al Sham
- Elyanna - Ganeni
- Elyanna - Callin' U (Tamally Maak)
- Edgar Domingos - Do Jeito Que Gostas
- Edgar Domingos - Morrer de Saudades
- Djon - stall
EN
PT