Rema - Trouble Maker lyrics
Parte I
How many dues wey the boy don pay?
How many insult I go take?
Address your shit like I'm Jahgo
I've been like this straight from the get go
I no dey take eye see loose bread
If you miss your show you know say me I go take am
Up my money 'cause your promoter desperate
Make una no vex na my money be my mandate
Pre-Coro
Ọmọ many my country people eye red o
My eye red for the green that's yellow
Some call me hybrid, some call me hollow
Keep who I really be on a low low
Day and night all my guys dey hustle
Every penny dey touch my circle
I dey pest my opps, make them restless on schedule
Coro
Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me,
make I do my own ọmọ no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet
Una dey kpakorokpa, I dey kpakurokpa
You better relocate I dey come closer
Even if na red I go tackle o
Ṣebi na vex you go vex
Ọmọ were me I no dey talk but try me first
Better save your money,
this game no be by best dressed
Bought my first land since I was 17
You know steady grinding
Nothing wey you go show me wey go really surprise me
Pre-Coro
Ọmọ many my country people eye red o
My eye red for the green that's yellow
Some call me hybrid, some call me hollow
Keep who I really be on a low low
Day and night all my guys dey hustle
Every penny dey touch my circle
Ọmọ I dey pest my opps,
make them restless on schedule
Coro
Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me,
make I do my own ọmọ no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet
Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me,
make I do my own ọmọ no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet
Video
Publicidade
Rema lyrics
- Rema - $CREECH
- Rema - Addicted
- Rema - Baby (Is it a Crime)
- Rema - BAT SH!T
- Rema - Bout U
- Rema - Calm Down
- Rema - Calm Down feat. Selena Gomez
- Rema - Champion
- Rema - Charm
- Rema - DND
- Rema - Fake Love feat. Rihanna, Tems, Ayra Starr
- Rema - Fame
- Rema - FUN
- Rema - Go Fast feat. 21 Savage, Tyla
- Rema - Going Forward feat. Cruel Santino
- Rema - KELEBU
- Rema - kiLLing my luNgs
- Rema - MOVE FASTER feat. Sarz
- Rema - PARTY HARD
- Rema - Soundgasm
- Rema - Time N Affection feat. Chris Brown
- Rema - Trouble Maker
Last lyrics
- Diamond Platnumz - Happy
- Valter Artistico - Gestora
- Bea - Rich
- Bea - Can't Help Falling Out Of Love
- Jennifer Lopez - Save Me Tonight feat. David Guetta
- PinkPantheress - Girl Like Me
- BELLA KAY - promise
- BELLA KAY - lucky lady
- BELLA KAY - wonder wander
- BELLA KAY - Steady
- BELLA KAY - iloveitiloveitiloveit
- Sam Fender - Empty Spaces
- Sam Fender - The Treadmill
- Sam Fender - Tyrants
- Sam Fender - Me and the Dog
- Sam Fender - Fortuna’s Wheel
- Sam Fender - Talk to You feat. Elton John
- Sam Fender - I’m Always on Stage
- Sam Fender - Remember My Name
- Sam Fender - Something Heavy
- Sam Fender - TV Dinner
- Sam Fender - Little Bit Closer
- Sam Fender - Crumbling Empire
- Sam Fender - Arm’s Length
- Sam Fender - Wild Long Lie
- Sam Fender - Chin Up
- Sam Fender - Nostalgia’s Lie
- HARRY STYLES - Carla’s Song
- HARRY STYLES - Paint By Numbers
- HARRY STYLES - Dance No More
- HARRY STYLES - Pop
- HARRY STYLES - Coming Up Roses
EN
PT