Sabrina - Faraway lyrics
Oh baby tell me what it is u want
Abi e be real love or more
And if I dey I no go wan comot
Wey e go be like say
And e go be like love potion
I go want make you do me sufree sufree
DnD only you wey disturb me
Only you wey fit do me things like this
You be only one
Your matter carry me go places whey I never go
Badbelle get so many bad things they never know about you
Make I dey your body tattoo
Shu bi do bi do ba do oh ah
Faraway no fit go faraway from you
That be the reason I go want to dey dey beside you
Cause e sweet pass sukus
And you know I'm into you
Faraway no fit go faraway from you
That be the reason I go want to dey dey beside you
Cause e sweet pass sukus
And you know I'm into you
I fit die untop your matter
The love strong like Mufasa
No retreat no surrender
Only you, only you wey I want
Oh ah
This your love
Di carry me go far away
I feel the heat in my soul
Oh ah
If na fire I go burn no delay
Your matter carry me go places wey I never go
Badbelle get so many bad things they never know about you
Make I dey your body tattoo
Shu bi do bi do ba do oh ah
Faraway no fit go faraway from you
That be the reason I go want to dey dey beside you
Cause e sweet pass sukus
And you know I'm into you
Faraway no fit go faraway from you
That be the reason I go want to dey dey beside you
Cause e sweet pass sukus
And you know I'm into you
Video
Publicidade
Sabrina lyrics
- Sabrina - A Minute
- Sabrina - Agility
- Sabrina - Alone
- Sabrina - Don't Call Me
- Sabrina - Faraway
- Sabrina - Jejely
- Sabrina - Johnny
- Sabrina - Lose
- Sabrina - My Africa
- Sabrina - NO TIME
- Sabrina - On The Low
- Sabrina - Only One
- Sabrina - Paparazzi
- Sabrina - Peace Of Mind
- Sabrina - R.O.D
- Sabrina - Saint Tropez feat. Martin's
Last lyrics
- MARINA ELALI - DEUS CHEGOU
- April Ivy - Unstoppable
- Djodje - Olha Nós feat. April Ivy
- Véyah - Bedsheets
- Charlie Puth - Attention
- Charlie Puth - Changes
- Charlie Puth - Beat Yourself Up
- Charlie Puth - Cry feat. Kenny G
- Charlie Puth - Home feat. Hikaru Utada
- Yolanda Boa - Teu Estilo É Louco
- Yolanda Boa - Eu Sou Tua
- Yolanda Boa - Eu sou boa
- Véyah - Drown
- Véyah - Lickback
- Sam Fender - People Watching
- Sam Fender - Rein Me In feat. Olivia Dean
- Silvânia e Berg - Sai de Mim Tristeza
- Silvânia e Berg - Hoje á Noite
- Silvânia e Berg - Se Ilude Aí
- Silvânia e Berg - Sonho
- Silvânia e Berg - Retratos & Canções
- Silvânia e Berg - Café e Poesia
- Silvânia e Berg - Caneta Azul
- Silvânia e Berg - Seu Namorado
- Silvânia e Berg - Ânsia
- Silvânia e Berg - Meu Anjo Azul
- Silvânia e Berg - Pode Ir Embora
- Silvânia e Berg - Fique Amor
- Silvânia e Berg - Não Sou De Ninguém
- Silvânia e Berg - Como a Lua e o Sol
- Silvânia e Berg - Pior Escolha
- Silvânia e Berg - Isso É Imortal
EN
PT