Sabrina - Jejely lyrics
Hold me jejely
Jejely do me something dem never do before
Way you dey trigger me
Mon bébé mon bébé
Chéri o mi amore
Hold me jejely
Jejely do me something dem never do before
Steady dey enter me
Mon bébé mon bébé
Chéri o mi amore
Press on my button like 123
Tinini tinini
Trigger me for body
Sweet lika egovine
How e do me do me
Je ne suis plus concentrée o
Body na icing
I no go lie say me want
Want some taste colonize me
All the authority wey you carry all over the place
Kpo di kpo di kpo kpo di kpo kpo
Beat for my heart to brain kolomental o
Massa le boy est choco
Make some body call the popo
Make you no runaway
Make you come my place
Make i come your place so
Something wey burst my brain
You di gimme something no
Me I no go wait o
Hold me jejely
Gently do me something dem never do before
Way you dey trigger me
Mon bébé mon bébé
Chéri o mi amore
Hold me jejely
Gently do me something dem never do before
Steady dey enter me
Mon bébé mon bébé
Chéri o mi amore
Slow motion rewind make we do am again
Your energy high e be like hurricane
Overdose me overdose me I no go complain
Sweet pass
Sweet pass sugarcane ohh
Give it to me endlessly
Got the energy and I dey ready
Temperature rising the way I like
Your touch be fire e dey burn my skin
This one no be play
I dey for your lane
My brain dey vibrate oh
I no fit concentrate
Bébé when you dey
My heart just dey race oh
Hold me jejely
Gently do me something dem never do before
Way you dey trigger me
Mon bébé mon bébé
Chéri o mi amore
Hold me jejely
Gently do me something dem never do before
Steady dey enter me
Mon bébé mon bébé
Chéri o mi amore
Video
Publicidade
Sabrina lyrics
- Sabrina - A Minute
- Sabrina - Agility
- Sabrina - Alone
- Sabrina - Don't Call Me
- Sabrina - Faraway
- Sabrina - Jejely
- Sabrina - Johnny
- Sabrina - Lose
- Sabrina - My Africa
- Sabrina - NO TIME
- Sabrina - On The Low
- Sabrina - Only One
- Sabrina - Paparazzi
- Sabrina - Peace Of Mind
- Sabrina - R.O.D
- Sabrina - Saint Tropez feat. Martin's
Last lyrics
- Rema - Go Fast feat. 21 Savage, Tyla
- Rema - MOVE FASTER feat. Sarz
- Rema - kiLLing my luNgs
- Rema - PARTY HARD
- Rema - Going Forward feat. Cruel Santino
- Rema - BAT SH!T
- Rema - KELEBU
- Ayra Starr - MON BÉBÉ feat. RnBoi
- Rema - Bout U
- Rema - Champion
- Rema - FUN
- Rema - $CREECH
- Ayra Starr - Who’s Dat Girl feat. Rema
- Ayra Starr - Where Do We Go
- Shakira - ALGO TÚ feat. Beéle
- Assa Matusse - A Que Preço?
- Assa Matusse - Aprendeste aonde?
- Assa Matusse - Teka Ndzingu
- Dean Lewis - I Am Getting Well
- Dean Lewis - Enjoy It While It Lasts
- Elyanna - Woledto
- Elyanna - Mama Eh
- Elyanna - Sad in Pali
- Elyanna - Kon Nafsak
- Elyanna - Yabn El Eh
- Elyanna - Lel Ya Lel
- Elyanna - Al Sham
- Elyanna - Ganeni
- Elyanna - Callin' U (Tamally Maak)
- Edgar Domingos - Do Jeito Que Gostas
- Edgar Domingos - Morrer de Saudades
- Djon - stall
EN
PT