Yemi Alade - EFCC feat. Ajebo Hustlers lyrics
Girl me o wanna know
Shebi you be DSS EFCC,
why you badge into my home
Girlie me I wanna know
Shebi you be dss efcc
why you searching through my phone,
girl me I wanna know
The girl just dey sheweray sheweray sheweray,
the girl just dey show me plenty werey
Verse 1
Me I no be olosho
No give me bobo
Come take the kondo, I tell you no no
Jump in the motto
Gimme the combo
Me I no want wetin dey your sokoto
I'm out tonight, naturally fine eh mm
Make you no use me to dey dey play
Remember when u call me your orente
He say my body sweet like reke
He wanna lovey-dovey me ,see gbege
O Boy
Normal level, gum my body like magneto
Gimme backup like forseto..ahhhhhhhhh
CHORUS
Girl me o wanna know
Shebi you be DSS EFCC,
why you badge into my home
Girlie me I wanna know
Shebi you be dss efcc
why you searching through my phone,
girl me I wanna know
Na why i just dey sheweray sheweray sheweray,
Na why I just dey show me plenty wer
Verse 2
I no fit see cup drink water
Ever since I block the kele for ikota
She dey call me big brother
She dey always make sure
I dey think of her Anything wey we link up bah
Jam my ex e tototori, she insult her
Her skoiskoi dey on default brah
Only thing wey dey give her joy na my chizoba, chere ifeoma
CHORUS
Girl me o wanna know
Shebi you be DSS EFCC,
why you badge into my home
Girlie me I wanna know
Shebi you be dss efcc
why you searching through my phone,
girl me I wanna know
The girl just dey sheweray sheweray sheweray,
the girl just dey show me plenty werey
Video
Publicidade
Yemi Alade lyrics
- Yemi Alade - Amazing Grace
- Yemi Alade - Baddie
- Yemi Alade - Don’t Be Shy feat. Bien
- Yemi Alade - EFCC feat. Ajebo Hustlers
- Yemi Alade - Happy Day
- Yemi Alade - Ije Love
- Yemi Alade - Ki Lo Wa Wa
- Yemi Alade - Ladies (Get Up)
- Yemi Alade - Lipeka feat. Innoss'B
- Yemi Alade - Merry Christmas O
- Yemi Alade - My Padi
- Yemi Alade - Ogini
- Yemi Alade - Pounds & Dollars feat. Phyno
- Yemi Alade - Tomorrow
- Yemi Alade - Worry feat. Fave
- Yemi Alade - You Are
Last lyrics
- T-Rex - OURO
- T-Rex - AMANHÃ
- T-Rex - MACARENA
- T-Rex - LISTA A
- T-Rex - VAI OU RACHA
- T-Rex - CHANCE feat. RafromdaCo, Goldie, MKMIKE
- T-Rex - YOU KNOW
- T-Rex - DREAM
- T-Rex - JANTES20
- T-Rex - LEMBRAR
- T-Rex - CIDADE
- T-Rex - APPLE PAY
- T-Rex - NORMAL
- T-Rex - AMAZING
- Davido - I Know Who I Be feat. JAZZWRLD, GL_Ceejay
- Nkosi - História Que Ficou
- Zendaya - Parachute
- Zendaya - My Baby
- Zendaya - Love You Forever
- Zendaya - Scared
- Zendaya - Bottle You Up
- Zendaya - Only When You’re Close
- Zendaya - Cry for Love
- Zendaya - Heaven Lost an Angel
- Zendaya - Putcha Body Down
- Zendaya - Butterflies
- Zendaya - Fireflies
- Zendaya - Replay
- C4 Pedro - MIL NOVECENTOS E O CARVALHO feat. Bruna Amado
- C4 Pedro - PADRÃO DE BELEZA feat. Jordânia, DJ Vado Poster
- C4 Pedro - É MEMO ESSE
- Yemi Alade - Don’t Be Shy feat. Bien
EN
PT