Yemi Alade - Tomorrow lyrics
Chorus
Nobody knows tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
If you have to leave tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
Verse 1
In 'ah my mind I am.looking for the melody
Searching for the rhythm wey go totori
And in my soul I am waiting for the prophesy
I know I know its coming soon.
I dey para, my mind don dey worry for my cheda
I nondey slow down.
Mama told me I go blow like I be vuvuzela
Nobody knows tomorrow
Chorus
Nobody knows tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
Nobody knows tomorrow
If you have to leave tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
Verse 2
Nobody knows tomorrow
Fit to get money pass Aliko
I dance away my sorrow
I go boune like boy Alinko
Rain or shine , I'll be shinning like a diamond
I no dey gree
From ikeja to miami dem dey dance to my calypso
Oh yeah .
I dey para, my mind don dey worry for my cheda
I no dey slow down.
I'm a winner ,I don blow like I be vuvuzela
Nobody knows tomorrow
Chorus
Nobody knows tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
Nobody knows tomorrow
If you have to leave tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
Twice x2ce
Video
Publicidade
Yemi Alade lyrics
- Yemi Alade - Amazing Grace
- Yemi Alade - Baddie
- Yemi Alade - Don’t Be Shy feat. Bien
- Yemi Alade - EFCC feat. Ajebo Hustlers
- Yemi Alade - Happy Day
- Yemi Alade - Ije Love
- Yemi Alade - Ki Lo Wa Wa
- Yemi Alade - Ladies (Get Up)
- Yemi Alade - Lipeka feat. Innoss'B
- Yemi Alade - Merry Christmas O
- Yemi Alade - My Padi
- Yemi Alade - Ogini
- Yemi Alade - Pounds & Dollars feat. Phyno
- Yemi Alade - Tomorrow
- Yemi Alade - Worry feat. Fave
- Yemi Alade - You Are
Last lyrics
- T-Rex - OURO
- T-Rex - AMANHÃ
- T-Rex - MACARENA
- T-Rex - LISTA A
- T-Rex - VAI OU RACHA
- T-Rex - CHANCE feat. RafromdaCo, Goldie, MKMIKE
- T-Rex - YOU KNOW
- T-Rex - DREAM
- T-Rex - JANTES20
- T-Rex - LEMBRAR
- T-Rex - CIDADE
- T-Rex - APPLE PAY
- T-Rex - NORMAL
- T-Rex - AMAZING
- Davido - I Know Who I Be feat. JAZZWRLD, GL_Ceejay
- Nkosi - História Que Ficou
- Zendaya - Parachute
- Zendaya - My Baby
- Zendaya - Love You Forever
- Zendaya - Scared
- Zendaya - Bottle You Up
- Zendaya - Only When You’re Close
- Zendaya - Cry for Love
- Zendaya - Heaven Lost an Angel
- Zendaya - Putcha Body Down
- Zendaya - Butterflies
- Zendaya - Fireflies
- Zendaya - Replay
- C4 Pedro - MIL NOVECENTOS E O CARVALHO feat. Bruna Amado
- C4 Pedro - PADRÃO DE BELEZA feat. Jordânia, DJ Vado Poster
- C4 Pedro - É MEMO ESSE
- Yemi Alade - Don’t Be Shy feat. Bien
EN
PT