Yemi Alade - Merry Christmas O lyrics
Verse 1
I don share the location
Everybody don gather for table
Some for the rice,some for the turkey but na the small chops I like
And if u no get o .omo.make you come.my gate o
All the people way dem get o,
make you give the people wey no get o
Because life na One
Make you do am.better
If you do for brother
Brother do for sister oshey
This the time for giving
A very very special feeling
God is the reason for the season ooooo
Chorus
Merry Christmas o
Happy New year
Merry Christmas o
Happy new year.
This is the reason for giving and sharing.
Christmas is here.
Keresimesi odun ile
Oh yeah yeah. Odun ile 2ce
This is the season for loving and sharing
Christmas is here
Keresimesi odun ile
Verse 2
Oya where u dey dey/
Come 2 my domot
enjoyment dey oo make we dey flenjo dey enjoy
Time e don go I donsend d location, u no need invitation plenty vibrations
Make we dey flenjo .Make we dey enjoy
Tell your papa say make we dey flenjo dey enjoy
Mummy dey for kitchen
Daddy self dey help am
Children dey jangolova
Everybody come over
This the time for giving
A very very special feeling
God is the reason for tha season oo
Chorus
Merry Christmas o
Happy New year
Merry Christmas o
Happy new year.
This is the reason for giving and sharing.
Christmas is here.
Keresimesi odun ile
Oh yeah yeah. Odun ile 2ce
This is the season for loving and sharing
Christmas is here
Keresimesi odun ile
I go rise i go shine
Instagram rhe morning I go shine
And if u no get
Its the time for giving, sharing
Brothers sisters all become one
Everything is forgiven In this season
Keresimeai odun ile
Video
Publicidade
Yemi Alade lyrics
- Yemi Alade - Amazing Grace
- Yemi Alade - Baddie
- Yemi Alade - EFCC feat. Ajebo Hustlers
- Yemi Alade - Happy Day
- Yemi Alade - Ije Love
- Yemi Alade - Ki Lo Wa Wa
- Yemi Alade - Ladies (Get Up)
- Yemi Alade - Lipeka feat. Innoss'B
- Yemi Alade - Merry Christmas O
- Yemi Alade - My Padi
- Yemi Alade - Ogini
- Yemi Alade - Pounds & Dollars feat. Phyno
- Yemi Alade - Tomorrow
- Yemi Alade - Worry feat. Fave
- Yemi Alade - You Are
Last lyrics
- Dean Lewis - Iris
- Dean Lewis - Hurt So Bad
- Dean Lewis - Seconds Before The Sunrise
- Tyla - DISCO
- Tyla - SHE DID IT AGAIN feat. Zara Larsson
- Young Miko - WASSUP
- Young Miko - En el Ritz
- Young Miko - What’s Ur Vibe?
- Young Miko - El intro
- Young Miko - Sweats like this feat. GAP
- Calema - Chuva De Amor
- Diamond Platnumz - Happy
- Valter Artistico - Gestora
- Bea - Rich
- Bea - Can't Help Falling Out Of Love
- Jennifer Lopez - Save Me Tonight feat. David Guetta
- PinkPantheress - Girl Like Me
- BELLA KAY - promise
- BELLA KAY - lucky lady
- BELLA KAY - wonder wander
- BELLA KAY - Steady
- BELLA KAY - iloveitiloveitiloveit
- Sam Fender - Empty Spaces
- Sam Fender - The Treadmill
- Sam Fender - Tyrants
- Sam Fender - Me and the Dog
- Sam Fender - Fortuna’s Wheel
- Sam Fender - Talk to You feat. Elton John
- Sam Fender - I’m Always on Stage
- Sam Fender - Remember My Name
- Sam Fender - Something Heavy
- Sam Fender - TV Dinner
EN
PT